Cancion : Shayo Artista : Bigiano Album : Shayo Master Url : https://www.letras10.co/letra-shayo-de-bigiano First of August na the date o Na so me and ma friends Sit down we relate o Say make we gather people come jubilate o Cos na my success i dey try celebrate o You see You can't afford to come late Cos my gate go dey close like eight o And if you come so quick Girls dem yapa you can start to relate o And if you wan to chocolate o Holy and drink already don circulate o But if you feel intoxicate o Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile Nobody fighting in this place o Cos if you do you go enter police case o All my guys don shack i can start to dictate If you love yourself, give yourself brainy straight o Holy go dey flow like fire Shayo go dey flow like water Anything you want make una order Cos i gat everything to make u surrender U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o All the place just dey full of smoke o All the boys wey dey down don dey toast o Even all the girl don eyeballs don compose o Bend your waist and take it slow o Dance to the beat as bigiano dey flow This na my time make i spend my dough Even if i like i go smoke igbo o U never hear this on your radio Mtvbase go love to play all of my video Alaba go sell i go carry all my money go Ghana must go meje must full of owo University dem dey shout bigiano Polytechnics don dey hala bigiano London people don dey find bigiano Ameriacan , jamaica lo Holy go dey flow like fire Shayo go dey flow like water Anything you want make una order Cos i gat everything to make u surrender U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================