Cancion : Ika O Da Artista : D'banj Album : Echoes Of African Nations, Vol. 20 Url : https://www.letras10.co/letra-ika-o-da-de-dbanj Ok Ebami so fun bobo yen to wa legbe Ika o daEbami so fun baby yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Listen I don close mouth too much, time don reach make i talk Somethings wey dey happen, wey me no like at-all You think say you be god, wan try to spoil my work I sabi wetin dey them mind, because god dey for my side Why you go get your own, come try to take my own You try to stone my life, walahi God go punish your life Ebami so fun bobo yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun baby yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Listen Them think say dem get sense, wanto kill your life with stress Enemy of progress, all them think of is themselves Na when you go when rest, na there them go wan mess Na where you go wan eat, na there them go wan shit Them go dey do like master, for inside them be monster Them go dey do like oba... aiye won ko ni da Ebami so fun bobo yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun baby yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ebami so fun bobo yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun baby yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun bobo yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun baby yen to wa legbe Ika o da Ebami so fun aunty yen to wa legbe Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da Ika o da ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================