Cancion : The "D" Artista : Dr SID Album : Siduction (Deluxe Edition) Url : https://www.letras10.co/letra-the-d-de-dr-sid I swear the ladies of the d This na your doctor doctor sid The ladies of the d If you don’t believe me Wait and see Up in the club they’ve been Shaking their bombom When dey hear sey I don come Like timaya say shake off your Bombom Na im make dem dey run come They say the other boys dem Won shey dada That’s why the girls won gba rara Uhhh they say am so big They say am the ishe They say am so sweet They can get enough of me Cos I keep dem satisfied That’s why the ladies of the d D for desire The ladies dem love my attire Gbedu I dey drop on steady As e dey hot e dey burn like fire Ah dem stop to dey admire All the boys dem go stand on the wire Keep it life like a naked wire Dr sid I will never retire You like when I do my thing I make you wanna dance When I do my thing Na why dey know my name Break it down low When you hear my name One two scatter the show Three four carry my money dey go Eh eh eh eh That’s why the ladies of the d Limpo doctor doctor doctor sid The ladies of the d If you don’t belive me wait and see Up in the club they’ve been Shaking their bombom When dey hear sey I don come Like timaya say shake off your Bombom Na im make dem dey run come They say the other boys dem Won shey dada That’s why the girls won gba rara Uhhh they say am so big They say am the ishe They say am so sweet They can get enough of me Cos I keep dem satisfied That’s why the ladies of the ahn D for the dove Everybody wants money you already know Omo no yawa I get on the flow Na part of the reason dem feel my parol One milly *** for the do Money in the bank Stamp cash on a loan Straight to the top If you ready lets go Baby **** You like when I do my thing I make you wanna dance When I do my thing Na why dey know my name So break it down low When you hear my name One two scatter the show Three four carry my money dey go Eh eh eheh That’s why the ladies love the d Limpo doctor doctor doctor sid The ladies love the d If you don’t believe it wait and see Up in the club they’ve been Shaking their bombom When dey hear sey I don come Like timaya say shake off your Bombom Na im make dem dey run come They say the other boys dem Won shey dada That’s why the girls won gba rara Uhhh they say am so big They say am the ishe They say am so sweet They can get enough of me Cos I keep dem satisfied That’s why the ladies love the ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================