Cancion : We Up Artista : Dr SID Album : We Up Url : https://www.letras10.co/letra-we-up-de-dr-sid mmm ooo ooo Gbedu wey dey burst brain yeah yeah Dr sid yeah yeah yeah yeah She tell me say she wana follow me go far away Na for my arm she been lay Just the other day I tell her make she follow me for the holiday. Good times i go dey give you every single day Girl i know Girl i know Sey u fit die for me Bruno mars You catch a grenade for me Together we explode As we done reach make i explore Party all night everyday mama come let me show you some care mama i like you, you know i really do mama So bring it over here mama i know the henny going straight to your head mama And i know say tonight we go dey mama You say you like it loud . I 'll make it louder all this kissing 's got me fking up your powder When we up You know we up yeah when we up You know whats up yeah We up And we never come down We up And we never touch down Sexy yarinya eh You sweet pass vanilla eh when you call i go deliver eh Omo you fine no filter eh All i wanna do na to Double tap So bring it over here make i Double tap You like that i go double that Double that yeah Party all night everyday mama come let me show you some care mama i like you, you know i really do mama So bring it over here mama i know the henny going straight to your head mama And i know say tonight we go dey mama You say you like it loud . I 'll make it louder all this kissing 's got me fking up your powder When we up You know we up yeah when we up You know whats up yeah We up And we never come down We up And we never touch down When we up You know we up yeah when we up You know whats up yeah We up And we never come down We up And we never touch down ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================