Cancion : Bureau De Changer Artista : KCee Album : Bureau De Changer Url : https://www.letras10.co/letra-bureau-de-changer-de-kcee Dr amir, 5 star music E-money From today, I be bureau de changer I get am for pound, I get am for Dollar Spend the money eh, alhaji naira And if e finish, we call e-money eh (e-money dey come) eh As a bureau de changer (as a bureau de changer eh) A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer) Number one bureau de changer (number one bureau de changer) Standard bureau de changer (standard bureau de changer) Oga (ehn) spray the Naira (ok) After the Naira make you spray the dollar oh (No time) eh Kcee, number one baller (very big boy) And when I ball I dey spray the dollar oh Na one life wey we dey live no another As we dey ball make we still dey thank jehovah Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (chop money) Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (everybody let's go) From today, I be bureau de changer I get am for pound, get am for dollar Spend the money eh alhaji naira (alhaji damburuko) And if e finish, we call e-money eh As a bureau de changer (as a bureau de changer eh) A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer) Number one bureau de changer (number one bureau de changer) Standard bureau de changer (standard bureau de changer) Asanwa (nne) do u remember (of course) I been dey chike you na back in December I send you WhatsApp nne you no dey answer. (why na) I pray to my God oh, e really answer Na one life wey we dey live no another As you dey ball make you still dey thank jehovah (common common eh) From today, I be bureau de changer I get am for pound, get am for dollar Spend money eh, alhaji Naira And if e finish we call e-money eh (e-money is coming) eh As a bureau de changer (a bureau de changer eh) A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer) Number one bureau de changer (number one bureau de changer) Standard bureau de changer (standard bureau de chnager) Bureau de changer (just take it and go) Bureau de changer Standard bureau de changer (standard ballers) International bureau de changer Na one life wey We dey live, no another As we dey ball make we still dey thank jehovah Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (from today) ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================