Cancion : Jombo Artista : Kiss Daniel Album : New Era Url : https://www.letras10.co/letra-jombo-de-kiss-daniel Amaka ngbo oh, That am sorry oh Ineye dike lobi, ogini what happen oh As i see your Sy face and your big belle Girl i have to change my ways i tell you yeah Me myself i dey pray for my daily bread Ah amaka you carry belle for me how Me myself i dey pray for my daily bread Ololufe i no wan run, but then Your father is violent, ole mi dele oh Jumbo jumbo jombo Will you be fine daddy oh Your mother is black but she sabi galante oh Jumbo jumbo jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent, ole mi dele oh Jumbo jumbo jombo Will you be fine mami oh Your mother is black but she sabi galante oh Jumbo jumbo jumbo I no dey soak no more Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba ni mi oh If your papa no want us to marry Jowo malo yo oyun mio Girl am down for you don't forget The love i have for you omo no go compare Me myself i dey pray for my daily bread If baby broke up as long as you love me girl i dey here Me myself i dey pray for my daily bread Ololufe i no wan run, but then Your father is violent, ole mi dele oh Jumbo jumbo jombo Will you be fine daddy oh Your mother is black but she sabi galante oh Jumbo jumbo jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent, ole mi dele oh Jumbo jumbo jombo Will you be fine mami oh Your mother is black but she sabi galante oh Jumbo jumbo jumbo I no dey soak no more ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================