Adigidigidigi Dante (Dante)
Adagadagadigi Dante (Dante)
Oh una so you dey play me like Spanish guitar,
I be African guitar, now
Adigidigidigi Dante (Dante)
Adagadagadigi Dante (Dante)
Sweet my head like you're playing a guitar
Playing a piano, now
[Pre Chorus 2]
You tell me Jump, I go jump
You tell me to dance, I go dance eh
You tell me to skip to loo,
Anything to be with you
[Coro]
Nakupenda
(Na-Ku-Penda
(Na-Ku-Penda)
Oh what a joy
You give me, Boy
Nakupenda
(Na-Ku-Penda)
(Na-Ku-Penda)
[Puente]
Nakupenda, Penda, Penda
Oh boy I surrender
Baby you remind me of my favorite, Oh father
Remember, Remember
Last day of December
When I introduce you to my Mama and my Papa
My Mama no 'gree (Yeah)
My Papa no 'gree (Yeah)
The ting wey I love about you dem no see
My Mama no 'gree (Yeah)
My Papa no 'gree (Yeah)
Last, Last dem go gree say ...
[Coro]
Nakupenda
(Na-Ku-Penda)
(Na-Ku-Penda)
Oh what a joy
You give me, Boy
Nakupenda
(Na-Ku-Penda)
(Na-Ku-Penda)