Cancion : Leg Over Artista : Mr Eazi Album : Life Is Eazi, Vol. 1 - Accra To Lagos Url : https://www.letras10.co/letra-leg-over-de-mr-eazi [Intro] Zaggadat [?] It's your boy Eazi It's E Kelly [Verso 1] My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Puente] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh [Coro] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Verso 2] Eh eh I dey confuse I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous [Puente] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh [Coro] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Verso 3] Its Your Boy Eazi My baby dey distract me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Puente] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh [Coro] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Conclusi�n] Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================