Cancion : Turn Up Artista : Olamide Album : Baddest Guy Ever Liveth Url : https://www.letras10.co/letra-turn-up-de-olamide Oya turn up…turn up Oya turn up As we enter the venue we dey turn up … We dey turn up When people hear the gbedu dem go turn up … Them go turn up Ladies they feeling the boy dem dey turn up … Turn up Lasgidi boy lomo yen he dey turn up … Jeje lomo eko nlo Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up Oya turn up turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up … Jeje lomo eko nlo Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up turn up Oya turn up turn up turn up … Jeje lomo eko nlo Turn up Hello, how are you See everything has increase over here See bad guys and the chics over here See plenty money and the drinks over here Hello how are you Shebi moti sope ke ye form chris brown Te ba fe san wo epo ke sumo mi ke daun Te ba ti oba ton bo lo na ke bow Ke bow she she ke bow Forming swagger what's that about We kill every show we running the town The king on the throne am holding it down Ela o, ela o, ela oju kan we holding it down E come be like sey make them open the ground Make dem bury you you can't open your mouth As we enter the venue we dey turn up … We dey turn up When people hear the gbedu dem go turn up … Them go turn up Ladies they feeling the boy dem dey turn up … Turn up Lasgidi boy lomo yen he dey turn up … Jeje lomo eko nlo Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up Oya turn up turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up … Jeje lomo eko nlo Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up turn up Oya turn up turn up turn up … Jeje lomo eko nlo Turn up Hello, how are you We still right here we ain't going anywhere A le sa lo oya look very well No go dey do anyhow do very well Hello, how are you Everything around here stand proper Everybody know me show stopper Emi ati awon temi a n' jaiye oba Awon girls tin jelly, oju tin leri Wo ni mo ya to si badoo to man ri nu telly I used to be broke but now am selling The boy dey hot, o'n gbona feli feli O'n gbona feli feli they know me very welli My people show love me teni teni I flow so sick e no welli welli E no welli welli As we enter the venue we dey turn up … We dey turn up When people hear the gbedu dem go turn up … Them go turn up Ladies they feeling the boy dem dey turn up … Turn up Lasgidi boy lomo yen he dey turn up … Jeje lomo eko nlo Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up Oya turn up turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up … Jeje lomo eko nlo Oya turn up turn up turn up Tur-tur-tur-turn up turn up Oya turn up turn up turn up … Jeje lomo eko nlo Turn up ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================