Cancion : Just Like That Artista : Orezi Album : Just Like That Url : https://www.letras10.co/letra-just-like-that-de-orezi Aaah! It′s a ghen ghennn ghen When I move you move; Just like that, Just like that When I move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I move you; Just like that, Just like that Omo I never see any girl wey fine like wey fine like This your ikebe dey carry weight o ti poju; o ti poju Abegi begy am make e coperate oooh This your body I dey appreciate For liqua for rira; I know like wahala For liqua for rira; Girl you selecti wahala Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, Mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, Mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I′m move you; Just like that, Just like that Mr Ragamuffin ooh (yeyee) Amaka get biggy bumbum, but she no sabi shake her biggy bum bum What is the need of your biggy bumbum, when you no sabi shake that biggy bum bum Ogaju sisi forever The way that you gunning, we must leave here together Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, Mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, Mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I′m move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I′m move you; Just like that, Just like that I say they call me... Orezi ooh Mr Ragamuffin raga-raga-ragamuffin eeh yee When I'm moving you; Just like that ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================