Cancion : Currency Artista : Skales Album : Currency Url : https://www.letras10.co/letra-currency-de-skales S to the K OBO Baddest Priceton on the beat Yea eh, eh eyyy eh, eh ah eh, eh eyyy eh Mr Skales on a mission, them they see on television Shebi na currency? Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Shebi na currency? Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Shebi na currency? The dollar dey Pounds dey Mulla dey The dollar dey Pounds dey Mulla dey Everything dey Me and my guys steady giving them levels anytime, anytime wey we come around yea See all the girls just dey run come even tho the boy really really want to settle down All my girls where dem dey? where dem dey? Blowing money halele halele Bank alert everyday everyday That's why she no go let me go Shebi na currency? Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Shebi na currency? Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Shebi na currency? The dollar dey Pounds dey Mulla dey The dollar dey Pounds dey Mulla dey Everything dey Shey you need currency? Tap into my blessing Money dey for here oo Cuz my music sell me I win every every Dem dey wonder want I'm doing No jazz for here oo Everything na just God's doing You ain't got doe like me You ain't got flows got hoes like me Got a lot of Niggas that would just do it Omo they go just do it I say you no getting doe like me You no getting flows getting hoes like me Got a lot of Niggas that would just do it baby Omo they go just do it Shebi na currency? Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Shebi na currency? Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Boogie down make I blow it on you Shebi na currency? The dollar dey Pounds dey Mulla dey Baby na Currency The dollar dey Pounds dey S to d K Currency OBO Mr Love I got the money Currency The End!!! ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================