Video Koni Baje de Burna Boy

Video de Koni Baje

Burna Boy


Koni Baje
Burna Boy

Oluwa burna, B2j ooo
(chourus)
Ina, ina ina mi to ti tan
Ina, ina ina mi to ti tan
Kode ni baje o, kode ni baje oo
Kodeni bajeoo.lelelele

Verse 1:
I no wan talk oo, wetn dae happen oo
Nah me dem wan stop ooo
Mission impossible oooo
When the money come ee people plenty gan oo
When the money no dey aa, dem no dae look my face
Je kan mo

(chorus)
Ina, ina ina mi to ti tan
Ina ina ina mi to ti tan
Kode ni baje oo(×3)

Verse 2:
Oya make i make i make i make i yarn you the koko
Me i no come here to sing song wey go make you con dey dance azonto
Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju ooo
Awon temi no know you, so no dey form honourable
Je kanmo ina

(chorus)
Ina ina mi to ti tan
Ahhn ina ina ina mi to ti tan
Ko deni baje oo(×3)

(Bridge)
Lelelelelelele
Ohun ani langbe ooo ke ke keke, ohun ani langbe laruge
Ke ke nke ke(×2)

(Chorus)
Ina, ina ina mi to ti tan
Ina, ina ina mi to ti tan
Kode ni baje oo(×3)

(Verse 2 Repeat)
Oya make i make i make i make i yan you the koko
Me i no come here to sing song wey go make you con dae dance azonto
Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju ooo
Awon temi no know you, so no dae form honourable
Je kanmo

(Chorus)
Ina, ina ina mi to ti tan
Ahhn ina ina ina mi to ti tan
Ko deni baje oo(×3)
Lelelelelelele


Comparte Koni Baje! con tus amigos.


Que tal te parece Koni Baje de Burna Boy?
Pesima
Mala
Regular
Buena
Excelente

Video Koni Baje de Burna Boy
Koni Baje
Burna Boy
Comprar en Amazon

Otros Videos de Burna Boy

All Eyes On Me

Burna Boy Ver Video

Gba

Burna Boy Ver Video

Soke

Burna Boy Ver Video

City Vibration

Burna Boy Ver Video

Giddem

Burna Boy Ver Video

Rock Your Body

Burna Boy Ver Video

Sekkle Down

Burna Boy Ver Video

Streets Of Africa

Burna Boy Ver Video

Calm Down

Burna Boy Ver Video

Pree Me

Burna Boy Ver Video

Que opinas del video Koni Baje de Burna Boy ?