Cancion : Gucci Ferragamo Artista : Yemi Alade Album : Mama Afrique Url : https://www.letras10.co/letra-gucci-ferragamo-de-yemi-alade Yemi Alade Gucci Ferragamo. Ferragamo Gucci Ferragamo. Ferragamo Because you gucci ferragamo so you a big girl abi You walk around with your fake bag You tell your friends say you're a big girl abi abi With your gucci ferragamo say you're a big girl abi You walk around with your big yansh You tell your friends say you're a big girl abi abi Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am Because of gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo I won yarn tori Abeg come see toyosi Her front yard be like lorry Her back yard no be low-key So she work it round town she be baddest The boys tell her she be baddest But you know this I know this That the real G don't need that bullshit Sare wa gba the controlla Abeg you make you come to my condo She go carry her keys and petrol You know na borrow she borrow Wey the maga Wey dey buy you Wey the maga Wey dey buy you shoe But you know this I know this that the real G don't need small dj Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am Because of gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Hey wobi E be like say you know know me I know be your mate or your hommie As you see me I be OG ah eh eh op Ogbeni no dey call me Yemi When you see me say aunty O noni no yongi ahhhn Wey the maga Wey dey marry you Wey the maga Wey dey by you shoe Wey the maga Wey dey manage you Wey the maga Wey dey lie give you uhn This one no be dubai shoe Na bendown he buy give you uhn Where the maga wey dey lie give you If I vex dem go carry you Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am Because of gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Hmmm ta da ra na na Ta da ra na na (repeat till fades) ========================== Letra descargada de Letras10.co ==========================