inn my heart ooo
inn my heart ooo
inn my heart ooo
inn my heart ooo
u dey for my heart ooo
inside my heart oo
baby baby baby baby u give me sweetest love(sweetest love)
d love u give me whali dey make me dey run (sweetest love)
age is jst a number
gba gbe pe o ju mi lo(ju mi lo)
which kind soup way u cook ehh ognono soup
inn my heart ooo
inn my heart ooo
inn my heart ooo
inna my heart ooo
u dey for my heart ooo
inside my heart ooo
inn my heart oo
inn my heart ooo
see i love u baby me i no go lie
baby no do me shege, if nt i go die
i want to dele nt jst for the nite
no do me shege if nt i go die
inna my heart
am robber
baby u be am robber
excuse me ma jaburata
say i go give u love jaburata
(back to chorus)