Letra Currency de Skales

Letra de Currency

Skales


Currency
Skales
(0 votos)
S to the K
OBO
Baddest
Priceton on the beat
Yea eh, eh eyyy eh, eh ah eh, eh eyyy eh
Mr Skales on a mission, them they see on television

Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?

The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey

Me and my guys steady giving them
levels anytime, anytime wey we come around yea
See all the girls just dey run come even
tho the boy really really want to settle down
All my girls where dem dey? where dem dey?
Blowing money halele halele
Bank alert everyday everyday
That's why she no go let me go

Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?

The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey

Shey you need currency?
Tap into my blessing
Money dey for here oo
Cuz my music sell me
I win every every
Dem dey wonder want I'm doing
No jazz for here oo
Everything na just God's doing

You ain't got doe like me
You ain't got flows got hoes like me
Got a lot of Niggas that would just do it
Omo they go just do it
I say you no getting doe like me
You no getting flows getting hoes like me
Got a lot of Niggas that would just do it baby
Omo they go just do it

Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?

The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Baby na Currency
The dollar dey
Pounds dey
S to d K
Currency
OBO
Mr Love

I got the money
Currency

The End!!!


Comparte Currency! con tus amigos.


Que tal te parece Currency de Skales?
Pesima
Mala
Regular
Buena
Excelente